Jump to content

Nkem Owoh

From Wikitok
Nkem Owoh

Nkem Owoh (wey dem bon for 7 February 1958) na Naija aktor, comedian and muzishan. For 2008, e win Africa Movie Academy Awod for "Best Actor for Main Role" bikos of how e akt for di Nigerian fim wey dem kol Stronger than Pain.