Nonso Diobi
Hau e go bi

Nonso Diobi (dey bon am 17 July 1976) na Naija aktor an fim daretor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E get somtins wey go hapun to you an notin you fit do about dem:di time wey dem go bon you, wen you go mari, an wen you go kpai. Dis four tins dey inside your destini.
- How Nollywood scripts ruined my love life — Nonso Diobi 31 May 2025, PREMIUM TIME (Nigeria)