Obafemi Martins
Hau e go bi

Obafemi Akinwunmi Martins (wey dem bon for 28 October 1984) na Naija futbola wey dey play bol laik straika for Naija nashonal tim and for one futbol klob for America wey dem dey kol Seattle Sounders FC.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E tek smol taim bifor I gri for hau tins bi hie. Di weda no tu fain, and pipul dey drink bie enihau. Bot I no go laik play for eni oda ples pas hie.
- I dey hapi for Newcastle. I laik di taun and di pipul. Awa fans na di best for di wol wold. Ivun if wi dey luz or win no dey play wel, 52,000 pipul stil dey sopotos. I rili respet dat.
- Martins: Best is yet to come. Sky Sports. 22 April 2007.
Abaut Obafemi Martins
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If yu luk wel wel, yu go si say Obafemi Martins na one of di best straika wey dey play nau for disleague, maybi ivun for ol Europe. E sabi bend bodi, e dey ron fast, e fit shut wit bot legs, and e sabi yuz hed nak bol wel.
- Van Gaal Rates Martins. Sporting Life. 8 March 2007