Odion Ighalo
Hau e go bi

Odion Jude Ighalo (wey dem bon for 16 June 1989) na Naija futbola wey dey play front for one Saudi Arabia futbol klob wey dem dey kol Al-Wehda, and e stil dey play for Naija nashonal tim.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I komot from Old Trafford wit mai hed hai. I no shem, I praud. Na mai drim tim bi dat, and no bi evribodi drim dey hapun. Bot mai own hapun, so evri day I dey tank God.
- I’ve no regrets playing for United –Ighalo. Punch Newspaper, 18 February 2022.
- Notin tu moch to tok abaut mi. I dey ron fast, I sabi play, I get pawa, and I sabi kontrol bol wel. So for field, I dey trai faind way du mai wok wel. Once I stat play, I no dey stop, I jos trai mix wit mai tim, mek evritin go wel.
- Exclusive: Odion Ighalo's first interview in full. manutd.com, 5 February 2020.
- For China nau, I dey wok pas hau I dey wok wen I dey England, bikos I bi kapten for mai tim. I dey run wel wel, I gats do dobul of wetin I dey do bifor to sko gol. So e had pas, and di wok plenti pas bifor.
- Odion Ighalo Interview: Every Word On Super Eagles, South Africa, Revenge, Red-Hot Form, Return To Europe, CSL. All Nigeria Soccer, 19 October 2018.