Jump to content

Odumodublvck

From Wikitok

Tochukwu Gbubemi Ojogwu (wey dem bon for 19 October 1993), wey pipul sabi for e wok as Odumodublvck, na Naija rappa, singa and pesin wey dey rait muzik.

  • Na big blesin. I no talk say na me be di best. I no evun biliv say I be. I jos feel say musik na gift wey dey kom fom God, and ol of us dey use awa own difren way tek pas di mesej. One tin wey sho be say, I don dey stan hip hop for Naija for som years nau and I no dey pley wit am. No be somtin wey I plan, e just hapun lik dat. But sins di crown dey my head I go wia am wit pride.