Odunlade Adekola
Hau e go bi
Odunlade Jonathan Adekola (wey dem bon for 31 December 1976) na Naija akto, singa, filmmeka, produsa and darektor. Na im lid role for "Asiri Gomina Wa" (2003) wey mek pipul bigin sabi am wel. E don akt plenti Nollywood films and na di faunda of Odunlade Adekola Film Production (OAFP).
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pesin fit dey go choch wel wel bot stil dey do enihau… Bot once yu don dey spirishual, yu go bigin si life di way God dey si am.
- What I tell my female admirers when they make advances to me – Odunlade Adekola. Vanguard, 20 February 2021
- I dey olwez trai to menten beta standad for mai wok. I no dey drop, I dey olwez trai go haya. If yu get dat kain mindset, yor wok go olwez beta pas bifor.
- What I tell my female admirers when they make advances to me – Odunlade Adekola. Vanguard, 20 February 2021
- Koret lida na pesin wey sabi tren oda pipul to bikom lidas tu.
- What I tell my female admirers when they make advances to me – Odunlade Adekola. Vanguard, 20 February 2021