Jump to content

Olaniyi Afonja

From Wikitok

Olaniyi Afonja (dey bon am 14 October 1974) wey pipo sabi wel wel as Sanyeri na Naija komedian, aktor, an fim-meka.

  • Edukeshon na somtin wey nobodi fit tek-am komot from you wen you don get am. No mata how you don mek am rish, edukeshon go mek am beta. Evun sef pipo like me an like wetin I dey do, I for don mek am pass like dis if to sey I go skul.