Jump to content

Olu Jacobs

From Wikitok
Olujacobs

Oludotun Baiyewu Jacobs (dey bon am 11 July 1942) wey pipo sabi wel wel as Olu Jacobs na Naija aktor an fim ezekutiv. Olu Jacobs start to dey akt wen e de meni oyinbo TV program an intanashonal fim-dem.


  • Marej bi like bizness wey de tek plenti time bifor you go see gain: di risin na bikos e go kolet your time, pawa, moni, an evri-tin wey you get. You go nid to de kia-ful bikos wetin fit you fit no fit di oda pesin