Jump to content

Olubunmi Tunji-Ojo

From Wikitok
Olubunmi Tunji-Ojo

Olubunmi Tunji-Ojo (wey dem bon on 1 May 1982) na Naija pesin wey sabi engineerin wok, e dey ron biznes, e dey hep pipul, and e stil be politician. Raigt nau, na im be Nigeria Minister of Interior.

  • Govment gats skata di bad, wicked and corrupt pipul wey dey du nonsense for insaid prison system. Ol di moni wey govment, NGOs and gud pipul dey giv to sopot prison, we gats ask dem how dem dey uze am. Mek we tok true for once, no dey kova fez.