Jump to content

Olusegun Osoba

From Wikitok
Olusegun Osoba

Olusegun Osoba (Dem bon am for 15 July 1939) na Naija jornalist and politishan wey don be govnor for Ogun Stet two taims. First time na fom 1992 to 1993 for Nigeria Third Republic, and second taim na fom 1999 to 2003.