Jump to content

Omah Lay

From Wikitok
Omah Lay

Omah Stanley Didia (wey dem bon for 18 May 1997), wey pipul sabi as Omah Lay, na Naija singa, songraita and rekord produsa.