Omoyele Sowore
Hau e go bi
Omoyele Sowore (dem bon am for 16 February 1971) na Naija politishan, pesin we dey fait for human raits, citizen reporta, raita, lekturer an pesin we dey faight for demokratik govment. Na im stat di online nius agenci wey dem dey kol Sahara Reporters.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wen yu no fit ron wit bodi agen, yu fit yuz bren tek kontinu.Na wetin aktivizm bi bi dat.
- How I was expelled while preparing to attend 1992 NUGA – Sowore. 22 February 2025, Punch Newspaper.
- Yu no fit fos pipul mek dem join sistem wey dem no biliv for agen.
- Election results have been written democracy is gone. 24 May 2025, Vanguard Newspaper.
- Pipul wey kom smol smol wit placad, dem dangerous pas pipul we kom smol smol wit gon.
- Election results have been written democracy is gone. 5 May 2025, Vanguard Newspaper.