Orezi
Hau e go bi
Esegine Allen (wey dem bon for 28 March 1986), wey plenti pipul sabi for e wok as Orezi, na musikshan fom Delta State, Nigeria. E blo for 2013 wen e drop im hit song wey dem kol "Rihanna".
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Video vixens na normal girls, plenti of dem get boifrend. Dem fain wel wel. Dem jos be norma girls. Na wok dem dey do.
- Video vixens artistes’ first girlfriends – Orezi. 21 March 2025, The Nation Newspaper.
- As som babes dey enjoi speshial treatment bikos dem fain, na so celebs too dey enjoi dia own speshial treatment.
- How Abuja woman gave me N30m for satisfying her in bed – Orezi. 21 March 2025, Daily Post Newspaper.
- No bi everitin pesin go dey xplain giv pipul. Sometaims, e gud mek you jos lock up.
- Orezi denies burning Nigerian currency. 12 January 2019, Punch Newspaper.
- I no dey folo ruls. Na regula artistes dey folo ruls me I no be lik dem.
- Without me, Afrobeats is not worth listening to – Orezi. ,6 October 2023, Vanguard Newspaper.