Jump to content

Osita Iheme

From Wikitok
Paw Paw

Osita Iheme (wey dem bon for 20 February 1982) na Naija akto, produsa an buk raita. Plenti pipu sabi am as pawpaw insaid Aki na Ukwa fim.

  • To dey akt fims no bi evri-dey job. E no suo weyda aktin job go kom all di time. Pesin no fit put all im mind dia bikos di job no too suo at all. E gud wel wel mek pesin get anoda way wey moni Tek dey enta poket ha-pat from aktin fim.
  • As per wetin I dey do wey pesin wan yuz di wey I no tall tek trit me, I no dey gree mek dat one hapun. I dey mek suo sey notin wey pipo tok about me dey hafet how I see mysef.