Paciano Basilio Aniceto
Hau e go bi
Paciano Basilio Aniceto (wey dem bon for 9 March 1937) na holi man from Philippines wey dey for Katolik Choch, and e don serve as asistant bishop for Tuguegarao eria, as bishop for Iba eria, and as archbishop for San Fernando eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pipul wey wan bi president gatz tok klia about di mata wey konsain respet for life and famili. If dem dey kol demself Katolik, dem no fit divide faith from the poblik wok wey God kol dem to du.