Patoranking
Hau e go bi

Patrick Nnaemeka Okorie (wey dem bon 27 May 1990), wey pipul sabi as Patoranking, na Naija Afrobeats and reggae-dancehall singa and songraita.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No tel African man abaut soses — show am!
- Patoranking: Music, Lights and Life. 24 September 2020, The Pulse.
- Biliv say di road wey pipul no tu dey pas fit stil lid yu go beta ples. Jos hold yor pat strong.
- ALBUM REVIEW: Patoranking’s ‘World Best’ album is salvaged by featured artistes. 16 September 2023, Premium Times Newspaper.