Jump to content

Paul-Siméon Ahouanan Djro

From Wikitok

Paul-Siméon Ahouanan Djro (wey dem bon for 19 December 1952, and e kpai for 12 February 2024) na one holi man from Côte d’Ivoire (Ivory Coast) wey dey for Katolik Choch, and e be lida for choch pipul as bishop for Yamoussoukro eria and archbishop for Bouaké eria.