Jump to content

Paul Onuachu

From Wikitok

Ebert Paul Onuachu MON (Dem bon am for 28 May 1994) na Nigerian profeshonal futbola wey dey pley as strika for Trabzonspor for Turkish Süper Lig and for Nigeria nashonal team.

.As strika, no too do meni tins wey you go do. Na to sabi faind space for field be di main tin.

.E swit to skore goal, but e pain me say we luz. Stil, i hapi say i skore for front of awa fans.