Paul Play Dairo
Hau e go bi
Paul Play Dairo na Naija R&B singa, songraita, and music produea. Pipul sabi am wel-wel for im popula songs lik Angel of My Life, Forever, and You and Me.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pipul dey tok say ol Nigerian music dey sound alik bikos everibodi dey run afta moni, but dem no dey put creativity insaid.
- Why most songs sound alike — Paul Play Dairo. 12 September 2015, Vanguard Newspaper.
- For me, music na hau pesin fit tek tich maind wit sens, knowledge and lov. Music stil be hau we dey celebrate laif.
- Life dealt me a big blow at the peak of my career – Paul Play Dairo. 27 December 2020, Punch Newspaper.
- I no bliv say enitin hard rish say e no fit hapun. You jos nid to be yoursef. You no sopos trai be anoda pesin. Nobodi fit be Paul Play, na onli me fit be me. If i wan Kom bak do wetin dey my mind for music, i no ci eni risin wey i go fear.
- Buhari’s government made things difficult for everyone – Paul Play Dairo. 9 December 2017, Daily Post Newspaper.