Jump to content

Paulinus Chukwuemeka Ezeokafor

From Wikitok

Paulinus Chukwuemeka Ezeokafor (wey dem bon for 13 September 1952) na Naija Katolik bishop wey dey lid for Diocese of Awka.