Jump to content

Paulo Evaristo Arns

From Wikitok

Paulo Evaristo Arns (wey dem bon for 14 September 1921, and e kpai for 14 December 2016) na holi man from Brazil wey dey for Katolik Choch, and e don serve as archbishop for São Paulo eria.