Jump to content

Peter Ebere Okpaleke

From Wikitok
Peter Ebere Okpaleke (2018)

Peter Ebere Okpaleke (wey dem bon for 1 March 1963) na Naija Katolik Choch big pastor wey dey lid di Ekwulobia Diocese.