Jump to content

Peter Fatomilola

From Wikitok

Peter Fatomilola (wey dem bon for 16 January 1946) na Naija pesin wey sabi drama, dey akt film, dey write poem, be Ifa priest, an e dey write plenti drama buk.