Peter Odemwingie
Hau e go bi

Peter Osaze Odemwingie (wey dem bon for 15 July 1981) na forma Naija profeshona futbola wey play as forwod.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wen pesin stop futbol, e go be like say futbol just liv am waka.
- Big interview: Former West Brom striker Peter Odemwingie has plenty of new goals. Express & Star, 28 September 2019.
- Me I be norma pesin. If you tok say na 'total craze', e min say you wan tok say I jos show for dia enihau, wey I no tok enitin wit enibodi.
- Peter Odemwingie: ‘My fall-out at West Brom was with a few people’. The Guardian, 13 September 2013.
- Sins I fit rimemba, I don always put my mind for futbol. For my hed, I don disaid sins wen I be smol pikin sey na futbola I go bi. I do evri-tin wey I fit do to mek am hapun.
- Peter Odemwingie Interview (West Brom). firsttouchonline, 3 November 2011.