Peter Okoye
Hau e go bi

Peter Okoye (dey bon am 18 November 1981) wey meni pipul sabi as Mr P na Naija. E start to dey popular for di time of 2000s as di memba of di P-Square wit im twin broda wey meni pipul sabi as Rudeboy. for 2021 dem awod am wit di honor of doktoh digri from di ESCAE University wey dey for Benin Republic.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Bifor bifor, we dey play mek we popular but now wen I dey travul, I dey kova my faze with faze-mask, faze-kap, an evun sunglasses mek pipo no no sey na me waka pass.
- Peter Okoye Speaks On Challenges Of Being Famous 28 May 2025, New Telegram (Nigeria).
- Di Koko bi sey: P-square no get harenjimet. Muzik bi like futbol, Messi get im manija, Suarez get im own manija, but wen Dem enta field, all of dem go dey play as one tim.
- 22 Important EXCERPTS from the EXCLUSIVE interview with Peter Okoye of Psquare 20 March 2016, The Net (Nigeria).