Jump to content

Peter Rufai

From Wikitok

Peter Rufai (wey dem bon for 24 August 1963, and e kpai 3 July 2025) na profeshonal Naija go-kipa wey don kip for Naija Supa Eagles.

Peter Rufai start to dey kip for Stationery Stores bifor e go ova-sea in Belgium, Holland, Portugal an Spain to go kip for difren klub. Peter Rufai do gol-kipa for ova 20 years. Peter Rufai kip for Naija inside two wold kup an two Afrika Kup of Neshon tonamet.