Philip Arnold Subira Anyolo
Hau e go bi
Philip Arnold Subira Anyolo (wey dem bon for 18 May 1956) na holi man from Kenya wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Nairobi eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- From Christian side, wi gatz tel awa pipul say God dey heal. But at di same time, God dey heal us wen we sabi say we fit protet awaself from siknes like dis.