Piergiorgio Bertoldi
Hau e go bi
Piergiorgio Bertoldi (wey dem bon for 26 July 1963) na Italian holi man for Katolik Choch wey dey wok for di speshal govment tok-tok wok of di Holy See, wey be di hed ofis of di Choch for Rome.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- To waka dis road wel, pesin nid patience wey go folo di way di heart of Jesus folowas and di heart of di Choch dey show. Na dis same patience wey Bishops, wey pipul dey kol Vicars of Christ, sopoz grow for dia life, and from hia wi fit si say di wok of Bishop hard wel-wel.