Jump to content

Rabiu Kwankwaso

From Wikitok
Rabiu Kwankwaso

Mohammed Rabi'u MusaKwankwaso FNSE FNIQS (wey dem bon for 21 October 1956) na Naija politishan wey don sarf as govnor of Kano Stet fom 1999 rish 2003 an again fom 2011 rish 2015.