Jump to content

Ramsey Nouah

From Wikitok
Ramsey Nouah for Gbomo Gbomo Express (2015)

Ramsey Nouah (wey im ful nem na Ramsey Tokunbo Nouah Jr.; dem bon am on 19 December 1970) na Naija akto an fim dairekto. For 2010, e win di Africa Movie Academy Award for Best Actor for main rol, bikos of di fain way e akt for di fim The Figurine.