Jump to content

Rauf Aregbesola

From Wikitok
Rauf Aregbesola

Rauf Adesoji Aregbesola (wey dem bon for 25 May 1957) na Naija politishan wey dey serve as di Minister for Federal Ministry of Interior, and e bin bi di fourth governor for Osun State.