Jump to content

Raymond Dokpesi

From Wikitok
Chief Raymond Dokpesi

Chif Raymond Anthony Aleogho Dokpesi (wey dem bon for 25 October 1951, and e kpai for 29 May 2023) na Naija media biznes man. E papa and mama kom from Agenebode for Edo State, and e get six sista dem.