Jump to content

Rema

From Wikitok
Rema (2019)

Divine Ikubor (wey dem bon for 1 May 2000), wey pipul sabi as Rema, na Naija muzishan. Pipul begin sabi am wela afta im drop one song for 2019 wey dem kol "Dumebi".

  • I no go lie say I dey plan evritin finish. Sometimes, I just do am, bikos I biliv say I fit do am, no mata how e go bi.