Remi Tinubu
Hau e go bi
Oluremi Tinubu (why dem bon for 21 September 1960) na Naija politishan an di fest ledi of Naija kontri sins 2023, as im bi di wife of Bola Tinubu wey bi Naija presidor. E kom from Ogun Stet wey de Naija. shi don bi fest ledi of Legos Stet an Oluremi Tinubu na bifor bifor sineto wey don repiset Legos Sentra Senatorial District for Nashona Hasembli. Shi bi member of All Progressives Congress (APC) political party.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- My hosband no bi majishan. Na smol smol e go dey do im work. I bilif an hope sey all of una go get faith for di way im dey kontro di kontri. Di fine fine tins wey my hosband wan do neva kom.
- Tinubu not a magician, says wife The Punch (Nigeria), 1 October 2023.
- I bilif sey evri-bodi get somtin wey e fit do mek Naija fit bi kontri wey we all dey drim of. All of us get somtin wey we fit give to mek Naija beta again- di tin fit bi time, wetin we fit do or moni.
- Tinubu empowers students, rural women The Vanguard , 3 January 2012.