Jump to content

Reno Omokri

From Wikitok
Reno Omokri (2019)

Reno Omokri (wey dem bon for 1974) na Naija pesin wey dey fait for human rait and e bi loya. E bin dey host one Christian tichin TV show wey dem kol Transformation with Reno Omokri for KTLN (San Francisco) and Impact Network (Detroit) for one season.

  • E dey show say pwor man tinkin stil dey ya mind if di tin wey yu dey find for wife na yin wey machin fit do. Di time don pas wey dem dey expect wuman to dey naked, barefoot, get bele evri time and dey inside kichin. Abeg, enta 21st Century! Komot from BC (Bifor Christ) and join os for AD (Afta Det).