Ricardo María Carles Gordó
Hau e go bi
Ricardo María Carles Gordó (wey dem bon for 24 September 1926, and e kpai for 17 December 2013) na Spanish big choch lida for Katolik Choch wey don serve as bishop for Diocese of Tortosa and as archbishop for Archdiocese of Barcelona.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi gats show di rizot wey dey kom from hau wi folo Christ so dat man fit grow wel inside Spirit, and new life style go show wey mach human respet. For dis time of histri, di big wok wey choch sopoz do for Europe na to show her tru identiti.