Jump to content

Rogelio Cabrera López

From Wikitok

Rogelio Cabrera López (wey dem bon for 24 January 1951) na Mexican big choch lida for Roman Katolik Choch wey dey sav as archbishop for Archdiocese of Monterrey.

  • To say no to somtin bikos of konshiens na right wey di whole world don already asept; bot somtimes di wahala na hau pipul tek ondastand am or hau dem dey yuz am. Doctors and nurses get right to mek pupil respet dia moral bilif, dia spirit bilif, and dia personal way of tinkin, bot dia one no sopoz eva kos harm or show luk-down for enibody.