Rotimi Salami
Hau e go bi
Rotimi Salami na Naija aktor an fim produsa wey don win aword from Afrika Majik Viewer's Choice Aword (AMVCA)
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- My mama dey draw my ear evun bifor I bikom aktor an e dey tell me dey: wetin I no wan chop e no gud mek I dey smell am.
- Why I don’t lie to women –Nollywood actor, Rotimi Salami 04 June 2022, PUNCH (Nigeria).
- If enibodi tok sey e luv me an my work, dem go dey protet evri-tin wey konsain me
- Why I don’t lie to women –Nollywood actor, Rotimi Salami 04 June 2022, PUNCH (Nigeria).
- Di koko bi sey: evri-bodi wan folo pesin wey dey improve waka, I be pesin wey dey improve.
- My ‘babyface’, a major career setback for me —Actor, Rotimi Salami 23 May 2020, NIGERIAN TRIBUNE (Nigeria)
- You neva bikom star if pipo neva dey praize you, you no go fit go front in pipo no dey like your work, you no go grow if dem no like wetin you dey do.
- Rotimi Salami: I’m a success with love from female fans 01 May 2021, NATION (Nigeria)