Jump to content

Ruggedman

From Wikitok
Ruggedman

Michael Ugochukwu Stephens (wey dem bon for 20 September 1973 for Ehem, Abia State), wey pipul sabi as Ruggedman, na Naija rapa.

  • Yu go aida lov mi or hate mi, weda pis dey or wahala dey.
    • "Peace or War", Thy Album Come (2003)