Sérgio Eduardo Castriani
Hau e go bi
Sérgio Eduardo Castriani (wey dem bon for 31 May 1954, and e kpai for 3 March 2021) na Brazilian big church leader for Catholic Church wey don serve as archbishop for Archdiocese of Manaus.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Komunion na awa goal and awa drim. Wi wan mek wi pas any spirit of kompetishon and opun awa front door to show wetin wi don si and hia, as we dey arenj mishonari wok for awa Choch. Wi no gri enitin wey go lok us inside smol goal.
- Dialogue min say I rili strong for wetin I biliv, but I stil dey respet wetin anoda pesin biliv.