Sabinus
Hau e go bi
Emmanuel Chukwuemeka Ejekwu (wey dem bon for 30 January 1995), wey pipul sabi as Mr Funny or Oga Sabinus, na Naija komedian, pesin wey dey create content, akto and skit meka.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E gud mek pesin dey shine eye, so if wahala sho, you go sabi u sabi wetin dey hapun, point am out, and fez am wel, bikos your eye don clear.
- My poor background propels my quest for for-success-sabinus/ My poor background propels my quest for success – Sabinus. 2 December 2023, Daily Trust Newspaper.