Saheed Balogun
Hau e go bi
Saheed Balogun (wey som pipul dey spel as "Saidi") (wey dem bon for February 5, 1967) na old-taim Naija akto, fim-meka, dairekto, and produsa. E don akt and produs meni fims. Som of di fims na di first movie for Afrika wey na onli two pipul akt for insaid, and di first movie for West Africa wey na onli three pipul akt for insaid.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Life get e own wahala and ups and downs, but pesin no fit run fom ol di problems. But if we len fom di tins wey hapun to us, we fit be beta pesin.
- I’ve found my groove back — Saheed Balogun. 2019, Tribune Newspaper.
- Di most important tin wey pesin sopos dey do everi day na to dey tank God, and at di sem taim mek we dey wok hard-harder to do tins wey go mek oda pipul laif beta.
- What I want from God at 50 —Saheed Balogun. 2017, Tribune Newspaper.