Jump to content

Saheed Osupa

From Wikitok

Akorede Babatunde Okunola (wey dem bon for 7 August 1969) wey plenti pipul sabi as Saheed Osupa abi King Saheed Osupa (K.S.O), na Naija fuji singa, fim akto, an song raita.

  • E don tish me sey mek yu nid to put bodi for yor wok; dat if yu dey put bodi for yor wok, pipul go stil dey rimemba yor nem ivun afta yu don kpai.