Saint Obi
Hau e go bi
Obinna Nwafor (wey dem bon for 16 November 1965, and e kpai for 7 May 2023), wey pipul sabi as Saint Obi, na one big Nollywood aktor, pesin wey sabi produs film and also direct film.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek wi no dey praise pesin only wen dem don kpai. Do am wen di pesin stil dey alive. I pray mek wi len from dis one and bigin show lov to one anoda wel wel.
- "I’m not one of the accidental actors –Saint Obi." New Telegraph (Nigeria), 2 April 2021
- Wetin yu nid na jos di gift wey God giv yu and di help wey God dey giv.
- "I chose acting to the stay away from crime –Saint Obi." The Punch (Nigeria), 13 February 2016