Salima Mukansanga
Hau e go bi

Salima Mukansanga (dem bon am for 1988) na internashonal futbol referee fom Rwanda wey don dey for FIFA list as referee sins 2012.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Hold your dream wel, wok hard, mek smol sakrifiaz your own chans go sho.
- No dream too big for AFCON's first woman referee Mukansanga. 2 March 2022, DW.
- Enitaim my dream kom true, i gats shain wel wel.
- No dream too big for AFCON's first woman referee Mukansanga. 2 March 2022, DW.