Jump to content

Sam Adegoke

From Wikitok

Samuel Oluwaseyi Adegoke na Naija-Amerika aktor wey pipo sabi wel wel afta e akt as Jeff Colby for one TV program Dynasty Reboot Series.