Sam Dede
Hau e go bi
Samuel Dedetoku (dey bon am 17 November 1965) wey pipo sabi wel wel as Sam Dede na Naija aktor, daretor, politishan, an leshoral. Sam Dede rid Tihatia Arts for Yunivasiti of Pot Har-kot.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di value of fashion an klot indostrie for di world go rish 1.7 trillion US dollars an you no way, na onli one pacent Afrika kontinet dey add to am. Dat one so-praiz me bikos e no bi gud niuz. We nid to put eye wel wel to do fashon an klot indostrie.
- Young actors should polish their acting craft to depth – Sam Dede 17 May 2024, THE NATION (Nigeria).
- Wetin dey impotat pass na mek pesin get beta bodi. If pesin get beta bodi, pesin go fit do eni-tin wey e wan do.
- ISSAKABA: The evil we fought against 25yrs ago still lives with us – Sam Dede February 2024, VANGUARD (Nigeria).