Sam Sodje
Hau e go bi
Okeremute Samuel Sodje (wey dem bon for 25 May 1979) Na bifor bifor ogbonge futbola. Im dey play for bak as centa back. Dem bon am for England, but im Papa and Mama na fom Naija. Dem bon am for England but e dey play for Nigeria international Levu.
Wetin im tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di dream don kom true. I feel sey na niu road don open for bol playas to sabi say life no dey end afta futbol. You fit do oda tins, no be onli futbol to dey hep playas as agent. Me I go lik giv back, but i wan do am anoda way.
- INTERVIEW – Sam Sodje: I Will Convince My Nephew At Man City Tai Sodje To Play For Nigeria. Complete Sports, 7 October 2020.
- For me, I feel say dis generation na Koret one. Dem get meni playas wey sabi wel-wel.
- INTERVIEW – Sam Sodje: I Will Convince My Nephew At Man City Tai Sodje To Play For Nigeria. Complete Sports, 7 October 2020.
- Na for Naija i gro. I stat play bol fom unda 12 ontil I rish pro Levu.
My life after retirement from football. Premium Times, 19 July 2020.