Samineni Arulappa
Hau e go bi
Samineni Arulappa (wey dem bon for 28 August 1924, and e kpai for 13 February 2005) na holi man from India wey dey for Katolik Choch, and e don serve as archbishop for Hyderabad eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di big problem wey Choch dey face for Andhra Pradesh na hau to join faith wit lokal kolsho. Di Christian faith gatz enta and liv inside di meni difrent kolsho wey di pipul get.