Sani Kaita
Hau e go bi
Sani Haruna Kaita (wey dem bon for 2 May 1986) na foma Naija profeshona futbola wey play as difensiv midfida.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Futbol na wiked game, nobodi fit sabi how e go tek end.
- I still don't know what happened before I got sent off at 2010 FIFA World Cup - Kaita Brills.net 11 May 2020.
- Edukeshon dey impotant, e be like bakup plan for futbol.
- I still regret my 2010 World Cup red card – Kaita Punch (Nigeria), 16 April 2016.
- Enitin wey hapun—weda e gud abi e bad—I go just tek am as e be.
- I still regret my 2010 World Cup red card – Kaita Punch (Nigeria), 16 April 2016.